B.DOR LYRICS BURNA BOY

B.DOR LYRICS BURNA BOY

B.DOR LYRICS BURNA BOY

Omo guy, wetin dey sup? wetin dey sup?
I dey your side, I dey your side
Yeah, yeah
One man, two man, three
E don penkelemess
Penkelemess
Con dey move like ah disco (move like ah disco)
Won ni “kin ma lo la’tan” (la’tan)
I be boss, I be actor
So therefore, give me Ballon d’Or
Oya, come take a picture (take a picture)
Rora yo, ayo n kpa’yan (n kpa’yan)
Oya, follow my instruction
Won nle mi bo, won nle mi bo, won nle mi bo oh
Won nle mi bo, won nle mi bo, won nle mi bo oh
Penkelemes
Come dey smoke cannabis
Doctor say “make I pop one of this”
Make me fly like say I’m Alaaddin
Come bring some kind melodies
Omo, Messi self no do pass like this
So many things inside of my jeans
I swear down, e be things, e be things
(Ayy, ayy)
Penkelemess
Con dey move like ah disco (move like ah disco)
Won ni “kin ma lo la’tan” (la’tan)
I be boss, I be actor
So therefore, give me Ballon d’Or
Oya, come take a picture (take a picture)
Rora yo, ayo n kpa’yan (n kpa’yan)
Oya, follow my instruction
Oh Lord of mercy
I dey with one wey dey call me Messi
I dey for Shitta, she go fly come check me
I never see person wey fit money impress me
All of the things she dey do, she dey test me
I dey with kele wey for back, I dey pressin’
The one I carry come don dey suspect me
She call me “small body, big engine” (oh, ahh)
On my number, she callin’ on (mo gbe oh)
Anytime wey she wan give me lovin’ ah (mo gbe oh)
And like flat tire, me, go pump it up (mo gbe oh)
And every other day, na she dey turn me on
Say, me, I still dey make I cum the more (cum the more)
As soon as we dey reach house, we dey kponkriyon
Walahi, I forget say her guy dey for jersey
Omo, omo, moti penkelemess oh (moti penkelemess oh)
Penkelemess
Con dey move like ah disco (move like ah disco)
Won ni “kin ma lo la’tan” (la’tan)
I be boss, I be actor (be actor)
So therefore, give me Ballon d’Or
Oya, come take a picture
Rora yo, ayo n kpa’yan (n kpa’yan)
Oya, follow my instruction
Won nle mi bo, won nle mi bo, won nle mi bo oh (bo oh)
Won nle mi bo, won nle mi bo, won nle mi bo oh (bo oh)
Won nle mi bo, won nle mi bo, won nle mi bo oh
Won nle mi bo, won nle mi bo, won nle mi bo oh

B.DOR OFFICIAL VIDEO

Leave a Comment